Frobits
🎵 A song made on Frobits

Aiye Akamo

adubaziemmanuel · 🇳🇬 Nigeria
0:000:00
Download Remix
Make your own song
Continues securely on the web
Lyrics

LIFE

DEEP

Intro

Ojin,

aiye

oh

Ile

aiye

Ile

ogbon

Iseese

lagba

o...

Iseese

la

ye

o...

Ire

o...

Ire

o...

Ire

gbangba

Verse 1

I

wake

up

for

morning,

I

touch

ground,

I

greet

Ile,

Mo

ki

Orunmila,

mo

ki

Egungun,

make

dem

clear

my

way.

Dem

say

I

dey

fetish,

dem

no

know

wetin

I

know,

Say

before

time

begins

my

fathers

don

dey

grow

knowledge

like

fruits

on

the

tree

of

isese

Life

hard,

life

test

me,

e

throw

me

for

gutter,

But

Ifa

tell

me "

Suuru,

omo

mi,

suuru,

you

go

conquer."

Mama

say "

bori

your

Ori,

make

your

head

lead

you",

No

be

pastor

prayer,

na

your

own

Ori

go

save

you.

Chorus

Aiye,

aiye

akamora,

aye

le

o,

but

we

no

go

fall,

With

my

Orisa

for

back,

I

go

stand

tall.

Aiye,

aiye

akamora,

they

mock

my

Isese,

they

don't

understand,

Say

Ise

la

ba

to,

Isese

na

the

root

wey

hold

the

land.

Ise

l'ogun

Ise

o...

Iwa

l'ewa

o...

Follow

who

know

road

and

you

no

go

lost

Isese

na

way.

Ijo

orunmila

na

the

baba

Isese

lagba

Verse 2

Some

friends

run

away

when

they

see

my

ileke

Ifa,

Dem

think

say

Esu

na

Satan,

dem

no

know

Esu

na

guard

for

the

way.

But

real

ones

wey

get

sense,

dem

know

say

Isese

clean,

No

dey

kill,

no

dey

hate,

na

love

and

wisdom

we

dey

preach.

I

dey

give

Egbe

their

honey,

I

dey

give

Omi

to

Ajala,

I

dey

pour

gin

for

Baba

Egungun

for

junction.

My

life

come

dey

soft,

my

doors

come

dey

open,

Because

I

remember

those

wey

remember

me

for

heaven.

Chorus

Aiye,

aiye

akamora,

aye

le

o,

but

we

no

go

fall,

With

my

Orisa

for

back,

I

go

stand

tall.

Aiye,

aiye

akamora,

they

mock

my

Isese,

they

don't

understand,

Say

Ise

la

ba

to,

Isese

na

the

root

wey

hold

the

land.

Ise

l'ogun

Ise

o...

Iwa

l'ewa

o...

Follow

who

know

road

and

you

no

go

lost

Isese

na

way.

Ijo

orunmila

na

the

baba

Isese

lagba

Bridge

Ori

la

ba

bo,

a

fi

Orisa

sile

o,

Eni

to

ba

gbagbe

Isese,

na

im

life

go

yeye

o.

Ma

bori

mi

o,

Ori

mi,

please

lead

me

go

far,

K'aye

ma

fi

mi

se

yeyé,

make

I

shine

like

star.

Chorus

Aiye,

aiye

akamora,

aye

le

o,

but

we

no

go

fall,

With

my

Orisa

for

back,

I

go

stand

tall.

Aiye,

aiye

akamora,

they

mock

my

Isese,

they

don't

understand,

Say

Ise

la

ba

to,

Isese

na

the

root

wey

hold

the

land.

Ise

l'ogun

Ise

o...

Iwa

l'ewa

o...

Follow

who

know

road

and

you

no

go

lost

Isese

na

way.

Ijo

orunmila

na

the

baba

Isese

lagba

Follow

who

know

road

and

you

no

go

lost

Isese

na

way.

Ijo

orunmila

na

the

baba

Isese

lagba

Outro

Emi

ni

omo

Isese...

I

no

dey

shame...

Iseese

is

not

curse,

Iseese

is

my

name...

Follow

who

know

road

and

you

no

go

lost

Isese

na

way.

Ijo

orunmila

na

the

baba

Isese

lagba

Ire

o...

Ire

o...

More songs by adubaziemmanuel Listen to songs created by others
FROBITS