[male vocals] Small
mistake
too
much
voltage,
oversabisabi
na
make
police
catch
am
Since
hundred
level
na
e
start
to
dey
terrorize
Everyday
the
mommy
dey
fast
and
pray
make
e
for
graduate
but
the
momma
no
know
say
he
pikin
dey
play
English
man
wey
e
mate
de
focus
Four
years
on
campus
e
escape
many
rivals,
he
dey
play
the
game
successfully
only
for
am
to
loose
guard
himself
for
the
last
day
of
exam,
for
the
campus
everybody
know
Emeke
as
Gentle
de
Bulala.
Cus
for
face
e
gentle
but
e
come
to
crazy
e
dey
Bulala.
e
was
just
determine
to
make
mama
proud *3(
chorus)
You
know
say
some
men
de
wey
no
want
make
e
graduate