[male vocals] Intro
Aboru
Aboye
Abosise
Iba
se
Babalawo...
Iba
se...
You
na
elder
wey
people
no
fi
neglect
The
seer,
the
healer,
the
bridge
Orunmila,
mo
be
yin...
E
jowo...
E
jeko
ju
mi
se.
Oooooooooooo
Verse 1
No
be
everybody
fit
carry
this
load,
Babalawo
no
be
title,
na
heavy
load,
He
no
dey
sleep
for
night
when
your
matter
dey
totori
em
head
He
dey
count
Ikin,
he
dey
beg
Orunmila
say...
Baba,
show
me
road,
show
me
why
pikin
dey
cry,
why
peace
have
disappeared
from
your
people,
Why
business
dey
fall,
why
love
dey
die.
Show
me
Ifa,
show
me
Orunmila
Pre-Chorus -
Awo
lo
mo
owo,
Awo
lo
mo
arun,
Awo
lo
mo
idi
ti
Ori
fi
n
rudi.
Itana
fitila,
babalawo
lo
mo
Fa
Arinurode
lo
mo
opele [
CHORUS
Babalawo!
Alashe! (
The
healer!)
Oni
ewe,
oni
egbo! (
Owner
of
leaf
and
root!)
Iwo
lo
mo
tooto,
iwo
lo
mo
ebo!
O
fi
ewe
san
arun,
o
fi
ebo
la
aye!
If
you
sick
for
body,
go
meet
Baba,
If
you
sick
for
spirit,
na
Baba
go
save
ya!
Verse 2
Ewe
o...
Egbo
o...
For
inside
forest,
pharmacy
dey
there,
Bitter
leaf,
Baobab,
Iyere,
Atare,
No
be
chemist
work,
na
wisdom
of
earth,
Babalawo
know
dosage,
before
and
after
birth.
Arun
ti
oyinbo
o
le
wo,
ewe
a
wo,
Eda
ti
doctor
o
ri,
Ifa
a
to.
Pre-Chorus -
Awo
lo
mo
owo,
Awo
lo
mo
arun,
Awo
lo
mo
idi
ti
Ori
fi
n
rudi.
Itana
fitila,
babalawo
lo
mo
Fa
Arinurode
lo
mo
opele [
CHORUS
Babalawo!
Alashe! (
The
healer!)
Oni
ewe,
oni
egbo! (
Owner
of
leaf
and
root!)
Iwo
lo
mo
tooto,
iwo
lo
mo
ebo!
O
fi
ewe
san
arun,
o
fi
ebo
la
aye!
If
you
sick
for
body,
go
meet
Baba,
If
you
sick
for
spirit,
na
Baba
go
save
ya!
Verse 3
Ebo
o!
Ebo
o!
Ebo
gba
ni
o!
You
dey
think
say
you
waka
alone?
No
o!
Ara
Orun
dey
follow
you
for
road!
Your
great-grandfather
no
die,
he
just
change
form,
He
dey
wait
make
you
call
am
for
your
storm.
Ebo
na
bridge,
Ebo
na
telephone,
Na
data
wey
you
use
call
home.
Chorus 1
Ebo
lo
n
so
Aye
ati
Orun
po! (
Sacrifice
connects
Heaven
and
Earth!)
If
you
disconnect,
you
go
suffer
alone,
But
if
you
connect,
you
no
go
fall
alone!
E
so
Aye
ati
Orun
po!
Ebo!
CHORUS 2
Babalawo!
Alashe! (
The
healer!)
Oni
ewe,
oni
egbo! (
Owner
of
leaf
and
root!)
Iwo
lo
mo
tooto,
iwo
lo
mo
ebo!
O
fi
ewe
san
arun,
o
fi
ebo
la
aye!
If
you
sick
for
body,
go
meet
Baba,
If
you
sick
for
spirit,
na
Baba
go
save
ya!
Bridge
ISESE
says
problem
no
be
punishment,
Problem
na
message
from
your
establishment,
Ogun
dey
block
you
make
you
remember
sacrifice,
Osun
dey
dry
make
you
remember
your
promise.
No
problem
without
Ebo,
no
Ebo
without
problem,
Babalawo
na
engineer
wey
dey
solve
am.
Verse 4 -
Deep
Bi
Ori
ba
daru,
Ebo
lo
ma
to,
Bi
Aje
ba
kọ,
Ebo
lo
ma
tu,
Bi
Ogun
ba
di,
Ebo
lo
ma
la,
Babalawo
ni, "
Mu
eyiele
funfun
wa,
mu
omi
tutu
wa..."
Small
thing
wey
you
drop
for
Esu
crossroad,
Na
im
dey
open
hundred
doors!
Chorus
Ebo
la
fi
n
tu
aye
se! (
We
use
sacrifice
to
repair
life!)
Ebo
la
fi
n
gba
aye
la! (
We
use
sacrifice
to
save
life!)
Ebo
kii
se
bribe
o,
Ebo
na
atunlo!
You
give
small,
you
collect
big
destiny!
Babalawo!
Alashe!
Oni
ewe,
oni
egbo!
Pre-Chorus -
Awo
lo
mo
owo,
Awo
lo
mo
arun,
Awo
lo
mo
idi
ti
Ori
fi
n
rudi.
Itana
fitila,
babalawo
lo
mo
Fa
Arinurode
lo
mo
opele [
CHORUS
Babalawo!
Alashe! (
The
healer!)
Oni
ewe,
oni
egbo! (
Owner
of
leaf
and
root!)
Iwo
lo
mo
tooto,
iwo
lo
mo
ebo!
O
fi
ewe
san
arun,
o
fi
ebo
la
aye!
If
you
sick
for
body,
go
meet
Baba,
If
you
sick
for
spirit,
na
Baba
go
save
ya!
Outro
No
be
blood
Babalawo
dey
find,
Na
your
heart,
na
your
humility,
Ebo
na
alignment,
no
be
killing,
Na
to
return
to
where
you
missing.
Ire
o...
Ire
gbogbo...
Babalawo
gba
wa
o...
Ase
Ase
o.
Ase.
Ase
orisa
lenu
mi,
Ase
Edumare