Frobits
🎵 A song made on Frobits

Ngbawa the Women Doctor

Udehani Chinedu · 🇳🇬 Nigeria
0:000:00
Download
Make your own song
Continues securely on the web
Lyrics

Ngbawa

Ngbawa

Ngbawa

de

dribbla,

de

baller,

ngbafu

de

chemist,

correct

guyman,

de

sharp

guy

wey

sabi

treat

all

manna

of

women

infections.

He

sabi

inject

medicine,

he

sabi

treat

infection

wella

no

be

small.

As

he

dey

treat

am,

na

so

he

dey

test

am

dey

confirm

am.

My

guy,

de

jolli

fellow,

he

no

get

wahala,

he

no

get

time

for

kasala,

na

women

dokita,

na

so

women

dey

like

am

like

ants

wey

see

sugar.

Dey

dey

rush

am,

no

be

juju,

na

gift

wey

baba

god

give

am

from

above.

He

buy

car,

ashawo

tiff,

he

com

buy

bike,

dey

tiff

am

too,

he

com

carry

bicycle

com,

dat

one

com

follow

lost,

na

so

my

guy

com

dey

trek

dey

go

ashawo

quaters.

Ngbawa

na

ashawo,

ngbafu

na

women

excavator,

he

sabi

dig

no

be

small.

He

like

women

palava

no

be

small,

na

so

dey

dey

like

am

too.

He

no

com

dis

life

to

com

suffa,

na

so

so

jolliment

and

fleximent.

If

he

close

work,

he

go

follow

woman

go,

if

he

dey

leave,

na

for

anoda

woman

lapp

he

go

dey.

My

guy,

de

jolli

fellow,

he

no

get

wahala,

he

no

get

time

for

kasala,

na

women

dokita,

na

so

women

dey

like

am

like

ants

wey

see

sugar.

Dey

dey

rush

am,

no

be

juju,

na

gift

wey

baba

god

give

am

from

above.

Ngbawa

de

dribbla,

ngbafu

de

balla,

heavy

guy

man

wey

sabi

nak

wetin

wey

soft

like

today

bread.

He

no

get

choice,

he

no

dey

select,

as

far

as

she

get

hole,

ngbawa

go

enta

commot

like

drilling

bit.

Ngbawa

no

dey

stingy

whia

women

dey,

moni

for

house

project

women

go

chop

am,

moni

for

children

school

fees

women

don

kollect

am,

moni

for

house

rent

women

jolliment

don

swallow

am.

Na

so

so

women

jolliment

my

guy

dey.

Ngbawa

tell

him

wife

sey,

he

dey

pamanent

night

duty,

sey

na

only

am

sabi

use

mack 100,

na

so

him

wife

com

dey

beg

compani

sey,

make

dem

allow

am

jolliment

ngbawa

small.

But

compani

com

tell

madam

sey

mack 100

no

dey

exist.

Na

so

my

guy

story

com

cast

for

everywhia.

My

guy,

de

jolli

fellow,

he

no

get

wahala,

he

no

get

time

for

kasala,

na

women

dokita,

na

so

women

dey

like

am

like

ants

wey

see

sugar.

Dey

dey

rush

am,

no

be

juju,

na

gift

wey

baba

god

give

am

from

above.

If

dey

pay

am

salary,

he

go

follow

women

lost,

if

he

borrow

moni

women

go

chop

am

finish,

if

dem

give

am

moni,

na

so

so

women

tins

go

finish

am.

He

dey

like

dem

big

big,

small

small,

yellow

or

back,

smallie

or

dogo

yarrow,

enione

he

dey.

Ngbawa

de

balla,

na

women

dey

give

am

vibes,

na

women

yansh

dey

wire

him

thinking.

Women

love,

na

gift

wey

dey

give

am

from

birth,

darlin

wey

be

tin,

dey

com

am

darlintin.

Women

love

am

no

be

small,

dey

wan

taste

am

like

cake,

dey

wan

lick

am

like

sweet,

dey

wan

taste

him

juice,

dey

wan

chop

am

waga

waga.

Na

so

all

of

dem

dey

fine

am.

Dey

wan

sabi

who

him

be.

Na

so

dey

dey

shout

darlintin

upandown.

My

guy,

de

jolli

fellow,

he

no

get

wahala,

he

no

get

time

for

kasala,

na

women

dokita,

na

so

women

dey

like

am

like

ants

wey

see

sugar.

Dey

dey

rush

am,

no

be

juju,

na

gift

wey

baba

god

give

am

from

above.

Na

women

full

him

brain,

na

women

dey

run

for

him

blood,

na

women

name

full

him

contact,

he

no

dey

reject,

he

no

dey

select,

just

come

kollect

injection,

na

women

dokita.

My

guy,

de

jolli

fellow,

he

no

get

wahala,

he

no

get

time

for

kasala,

na

women

dokita,

na

so

women

dey

like

am

like

ants

wey

see

sugar.

Dey

dey

rush

am,

no

be

juju,

na

gift

wey

baba

god

give

am

from

above.

Ngbawa

de

dribbla,

de

baller,

ngbafu

de

chemist,

correct

guyman,

de

sharp

guy

wey

sabi

treat

all

manna

of

women

infections.

He

sabi

inject

medicine,

he

sabi

treat

infection

wella

no

be

small.

As

he

dey

treat

am,

na

so

he

dey

test

am

dey

confirm

am.

My

guy,

de

jolli

fellow,

he

no

get

wahala,

he

no

get

time

for

kasala,

na

women

dokita,

na

so

women

dey

like

am

like

ants

wey

see

sugar.

Dey

dey

rush

am,

no

be

juju,

na

gift

wey

baba

god

give

am

from

above.

He

buy

car,

ashawo

tiff,

he

com

buy

bike,

dey

tiff

am

too,

he

com

carry

bicycle

com,

dat

one

com

follow

lost,

na

so

my

guy

com

dey

trek

dey

go

ashawo

quaters

Na

women

full

him

brain,

na

women

dey

run

for

him

blood,

na

women

name

full

him

contact,

he

no

dey

reject,

he

no

dey

select,

just

come

kollect

injection,

na

women

dokita.

More songs by Udehani Listen to songs created by others
FROBITS